Lyrics

KCee Ft Davido – Okpekete (Remix) Lyrics

Updated

on

Okpekete (Remix) Lyrics by KCee Ft Davido

Okpeke, okpekete
Okpeke, okpekete
Okpeke, okpekete
Okpeke, okpekete
Kpokpo E-Money, Five Star Music (okpeke)
Oya now
Okpekete means a very beautiful, sexy, shapey, curvy girl (okpeke)
On the beat is Davido
Okpeke, okpekete
Okpeke, okpekete
Okpeke, okpekete
Okpeke, okpekete
Omo yen wa lumpscious (okpekete)
O fe wa bumscious (okpekete)
O fe ma ri long thing (okpekete)
Nitori o wa sumcious (okpekete)
Omo yen wa lumpscious (okpekete)
O fe wa bumscious (okpekete)
O fe ma ri long thing (okpekete)
Nitori o wa sumcious (okpekete)
Her yansh don dey grow
Eh I want to feel am
She want all my dough
Me I no go give am
Her name Carolina
Oya jo o leave her
She wan go America, she no get e Visa
You know you got it o
You got it o o
Hey I love your body o, I love your body o o
You know I want it o
You know I want it o o
You know alright o
You know alright o
Okpeke, okpekete
Okpeke, okpekete
Okpeke, okpekete
Okpeke, okpekete
Omo yen wa lumpscious (okpekete)
O fe wa bumscious (okpekete)
O fe ma ri long thing (okpekete)
Nitori o wa sumcious (okpekete)
Omo yen wa lumpscious (okpekete)
O fe wa bumscious (okpekete)
O fe ma ri long thing (okpekete)
Nitori o wa sumcious (okpekete)
Omo ele judi
Sun mo mi jeka jo lo o
Mo fe ko yodi e
Ko bere mole, o di dandan o
Oya bere mole, o di dandan o
Omo to dun, o di dandan o
Oya bere mole, o di dandan o
Omo to dun, o di dandan o
And as o she be, okpekete baby
As e dey your body, me I wan pay your money
Your body dey control me
And you fit do as you like
But today I must tell you
Wa bamidele o
Eh… eh
Eh… eh ok everybody now
Okpeke, okpekete
Okpeke, okpekete
Okpeke, okpekete
Okpeke, okpekete
Omo yen wa lumpscious (okpekete)
O fe wa bumscious (okpekete)
O fe ma ri long thing (okpekete)
Nitori o wa sumcious (okpekete)
Omo yen wa lumpscious (okpekete)
O fe wa bumscious (okpekete)
O fe ma ri long thing (okpekete)
Nitori o wa sumcious (okpekete)
Eh they wanna see me now
And every young boy wanna be me now ah they wanna see me now
And all the young boy wanna see me now eh you wanna see me now
And all the young boy wanna see me now eh you wanna see me now
And all the young boy wanna see me now thank God
Say me don fall, me enter your trap o
And you know say, me be fine boy me got no pimples
And praise God eh, money dey come like water for mo’ o
And you know say, if you forget I go get you like mug o
Okpeke, okpekete
Okpeke, okpekete
Okpeke, okpekete
Okpeke, okpekete
Omo yen wa lumpscious (okpekete)
O fe wa bumscious (okpekete)
O fe ma ri long thing (okpekete)
Nitori o wa sumcious (okpekete)
Omo yen wa lumpscious (okpekete)
O fe wa bumscious (okpekete)
O fe ma ri long thing (okpekete)
Nitori o wa sumcious (okpekete)
Every young boy wanna be me now
Okpeke, okpekete
Eh they wanna be me now
Okpeke, okpekete
Every young boy wanna see me now
Okpeke, okpekete
Eh they wanna see me now
Okpeke, okpekete
Every young boy wanna be me now
Okpeke, okpekete
Eh they wanna see me now
Okpeke, okpekete
And all the young boy wanna be me now
Okpeke, okpekete
Eh they wanna see me now
Okpeke, okpekete
Okpeke, okpekete
Okpeke, okpekete
Okpeke, okpekete
Okpeke, okpekete
Okpeke, okpekete
Kcee, Kcee
Del B
Soso Soberekon



Download Song Zip


Related Post

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Exit mobile version