Connect with us

Lyrics

Ajebo Hustlers Ft Davido – Barawo (Remix) Lyrics

Updated

on

Barawo (Remix) Lyrics by Ajebo Hustlers Ft Davido

[Intro]
Yo lo lo lo lo
Bad
Baddest!
Oh no no no no no no
Oh no no no no no no Yea
Oh no no no no no no
Shekpe

[Verse 1: Davido]
I don tire to complain
All of the matter and palava
Wey don jaburata
From Maraba, Alaba down to Costain
Omo the people don taya
Their strength e quench Patapa
Won know the day now
Wey the situation go change o
Won know the day now
Wey people go stop to hate o
Won know the day now ah!
Wey people go start to use their brain o
Won know the day now
Wey dey go stop use us play o
[Chorus: Ajebo Hustlers]
Dem been para o (Gege)
Angry mob dem killy barawo
Back in Aba (Back in Aba)
Burn e the body, dem do am like nama o
Dеm konk him ogor o
Wipe am 2 by 2 him japa o
Fall for gutter o
Olopa don show
Everybody don kawa o
Call him mama
Olopa don show
Evеrybody don japa o
This country na wa (Yo lo lo lo lo)
This country na wa (Ye le le le le le le)
This country na wa (Yo lo lo lo lo)
This country na wa (Ye le le le le le le)

[Post-Chorus: Ajebo Hustlers]
Chai Governor! Pkaniti niti dormornor
Kpanisi Governor! Pkaniti niti dormornor
Kpanisi Governor! Pkaniti niti dormornor
Kpanisi Governor! Pkaniti niti dormornor
Kpos!

[Verse 2: Ajebo Hustlers]
The masses they para
Cos Raba no dey
Every second
Na hour of Rosy
Politicians dey loot us
Olopa dey shoot us
Aboby try put call
Say yawa mogbe
Aai e dey weigh me sometime
Say brother turn against his brother for life
Say mother turn against her daughter
But why
I say i no hear you
You tell me Kpor why
Eight years ago
My man Chine dem kpef am
He say who say them know
Say aboy dem lef am
Them no gree shef am
Fuel dey scarce
Fuel dey scarce
Dem set my boys
On fire and
Nobody gree quench am

[Chorus: Ajebo Hustlers]
Dem been para o (Gege)
Angry mob dem killy barawo
Back in Aba (Back in Aba)
Burn e the body, dem do am like nama o
Dem konk him ogor o
Wipe am 2 by 2 him japa o
Fall for gutter o
Olopa don show
Everybody don kawa o
Call him mama
Olopa don show
Everybody don japa o
This country na wa (Yo lo lo lo lo)
This country na wa (Ye le le le le le le)
This country na wa (Yo lo lo lo lo)
This country na wa (Ye le le le le le le)

[Post-Chorus: Ajebo Hustlers]
Chai Governor! Pkaniti niti dormornor
Kpanisi Governor! Pkaniti niti dormornor
Kpanisi Governor! Pkaniti niti dormornor
Kpanisi Governor! Pkaniti niti dormornor

[Outro: Ajebo Hustlers & Davido]
Don’t know
Make way
Bad boys coming through
Ajebo hustlers
Kpos lifestyle
Baddest!

Latest Music

Download Mp3 Music2 hours ago

DJ Ace – Shebeshxt

South African creative Disk Jockey, DJ Ace released a brand new Amapiano music offering which he titled “Shebeshxt”. The song...

Download Mp3 Music2 hours ago

DJ Ace – uMaphoyisa

Free DJ Ace uMaphoyisa Mp3 Download  South African creative Disk Jockey, DJ Ace released a brand new Amapiano music offering...

Download Mp3 Music2 hours ago

DJ Ace ft LeeKay – Babes Wodumo

Free DJ Ace ft LeeKay Babes Wodumo Mp3 Download  South African creative Disk Jockey, DJ Ace dropped a brand new...

Download Mp3 Music2 hours ago

DJ Ace ft LeeKay – Busiswa

Free DJ Ace ft LeeKay Busiswa Mp3 Download  South African creative Disk Jockey, DJ Ace dropped a brand new Amapiano...

Download Mp3 Music2 hours ago

DJ Ace – Kylian Mbappé

Free DJ Ace Kylian Mbappé Mp3 Download South African creative Disk Jockey, DJ Ace released a brand new Amapiano music...

Download Mp3 Music3 hours ago

DJ Tshegu, Leemckrazy & Zee Nxumalo ft Al Xapo, Vyno Keys & QuayR Musiq – Chengu Shesha

Free DJ Tshegu, Leemckrazy & Zee Nxumalo ft Al Xapo, Vyno Keys & QuayR Musiq  Chengu Shesha Mp3 Download DJ...

Download Mp3 Music3 hours ago

Leehleza & Kabza De Small ft Young Stunna – Bang’bize

Free Leehleza & Kabza De Small ft Young Stunna Bang’bize Mp3 Download  Leehleza and Kabza De Small released a brand...

Download Mp3 Music3 hours ago

Omagoqa – Indumezulu

Free Omagoqa Indumezulu Mp3 Download South African music artist, Omagoqa delivered a brand new Gqom track which he titled “Indumezulu”....

Download Mp3 Music3 hours ago

Omagoqa – 2am in Berlin

Free Omagoqa 2am in Berlin Mp3 Download  South African music artist, Omagoqa comes through with this amazingly done Gqom track...

Download Mp3 Music3 hours ago

Omagoqa & DBN Gogo ft Khanyisa – iNumber Number

Free Omagoqa & DBN Gogo ft Khanyisa  iNumber Number Mp3 Download  Omagoqa and DBN Gogo featured Khanyisa on this brand...

LATEST ALBUMS

Download Album Zip2 hours ago

Download DJ Ace Gqom Piano Album

Free Download DJ Ace Gqom Piano Album | Full Download Gqom Piano Album By DJ Ace South African creative Disk...

Download Album Zip2 days ago

Download Vibekulture SA Kulture Vol 5 Album

Free Download Vibekulture SA Kulture Vol 5 Album | Full Download Kulture Vol 5 Album By Vibekulture SA South African...

Download Album Zip2 days ago

Download Gusba Banana Matinyazwihulu Album

Free Download Gusba Banana Matinyazwihulu Album | Full Download Matinyazwihulu Album By Gusba Banana Endowed South African music artist, Gusba...

Download Album Zip2 days ago

Download AfroToniQ Straight from Qwakanda Album

Free Download AfroToniQ Straight from Qwakanda Album | Full Download Straight from Qwakanda Album By AfroToniQ AfroToniQ released a newly...

Download Album Zip3 days ago

Download T.M.A RSA The Maze EP

Free Download T.M.A RSA The Maze EP | Full Download The Maze EP By T.M.A RSA South African musical artist,...

Download Album Zip3 days ago

Download Artwork Sounds The Gospel According To Artwork Sounds Chapter III Album

Free Download Artwork Sounds The Gospel According To Artwork Sounds Chapter III Album | Full Download The Gospel According To...

Download Album Zip6 days ago

Download Navigator Gcwensa Kuyenzeka EP

Free Download Navigator Gcwensa Kuyenzeka EP | Full Download Kuyenzeka EP By Navigator Gcwensa South African artist, Navigator Gcwensa released...

Download Album Zip1 week ago

Download Sky Deep SA & DJ The Mxo Sgija Wise EP

Free Download Sky Deep SA & DJ The Mxo Sgija Wise EP | Full Download Sgija Wise EP By Sky...

Download Album Zip1 week ago

Download 20ty Soundz & Busta 929 Khwela Album

Free Download 20ty Soundz & Busta 929 Khwela Album | Full Download Khwela Album By 20ty Soundz & Busta 929...

Download Album Zip1 week ago

Download Ally Fresh & Dj Mura K.E Nyumbani Album

Free Download Ally Fresh & Dj Mura K.E Nyumbani Album | Full Download Nyumbani Album By Ally Fresh & Dj...

Latest Music Video

Video4 months ago

VIDEO: FLVME – NOTE TO SELF

FLVME NOTE TO SELF Mp4 3gp Video Download  South African rapper, FLVME unlocked an official music video for the Hip...

Video4 months ago

VIDEO: Romeo Makota – Amapiano Mix 2024 (12 January)

Romeo Makota  Amapiano Mix 2024 (12 January) Mp4 3gp Video Download  Romeo Makota comes through with a freshly made music...

Video4 months ago

VIDEO: DINKY KUNENE – UDLALA NGAM FT. OMIT ST

DINKY KUNENE UDLALA NGAM FT. OMIT ST Mp4 3gp Video Download  DINKY KUNENE resurfaces with a charming jaw-dropping music video...

Video4 months ago

VIDEO: Lucasraps – Evil Ways (Freestyle)

Lucasraps  Evil Ways (Freestyle) Mp4 3gp Video Download  Lucasraps has just unleashed brand new visual Hip Hop Freestyle tracks which...

Video4 months ago

VIDEO: Majorsteez & AKA – Smooth Operator

Majorsteez & AKA  Smooth Operator Mp4 3gp Video Download Majorsteez pays tribute to the late SA rapper, AKA on a...

Video4 months ago

VIDEO: AmaPiano Forecast Live Dj Mix – Wat3R x Shakes&Les

AmaPiano Forecast Live Dj Mix Wat3R x Shakes&Les Mp4 3gp Video Download  Wat3R x Shakes&Les has just released a brand...

Video4 months ago

VIDEO: Kyos – ‎Ufunani Ft. Mthunzi

Kyos ‎Ufunani Ft. Mthunzi Mp4 3gp Video Download  Kyos has just unleashed a brand new music visual tagged ‎Ufunani, featuring...

Video4 months ago

VIDEO: GABA CANNAL – BLUE TICK FT. ZANO

GABA CANNAL BLUE TICK FT. ZANO Mp4 3gp Video Download GABA CANNAL comes through with a freshly made music video...

Video4 months ago

VIDEO: Bontle Smith & TNK MusiQ – Ngathi Umenyiwe ft. Chley & Rivalz

Bontle Smith & TNK MusiQ  Ngathi Umenyiwe ft. Chley & Rivalz Mp4 3gp Video Download  Bontle Smith & TNK MusiQ...

Video4 months ago

VIDEO: Leroyale – Groove Cartel Amapiano Mix

Leroyale Groove Cartel Amapiano Mix Mp4 3gp Video Download Leroyale has just released with a brand new music video named Groove...