Lyrics
Davido – LCND Lyrics
LCND Lyrics by Davido
[Intro]
(Wi-Wi-Willis, giddem!)
[Verse 1]
Make I tell you something
Life is not fair
Lost many of my guys
But I thank God I still dey here
Oh yeah
And I know say you dey watch me from up there
I no go lie say e weak me
But I stay strong and I stay fit
[Pre-Chorus]
I just wan flex this life o
Before I leave this life oh eh
Ko si omo na, mo ma jaiye
Mo ma jaiye mi
I go double the bag o
If I hear say I slack o
Ko si omo na, t’emi ye mi
T’emi ye mi
[Chorus]
Legends can never die
Oh weh, o weh
Shooting up for the stars
Oh weh, o weh
I told you from the start
Them no fit play my part
Legends can never die
Oh weh o weh
Legends can never die
Shooting up for the stars
I told you from the start
Them no fit play my part
Legends can never die
Oh weh, o weh
[Verse 2]
I get many things wey I want to talk about o (want to talk about o)
Wetin my eyes see, say my mouth no fit talk
I dey do my way but some people over kaku
But I go still dey ball, make dem call me Lukaku
[Pre-Chorus]
I just wan flex this life o
Before I leave this life o we
Ko si omo na, mo ma jaiye
Mo ma jaiye mi
I go double the bag o
If I hear say I slack o
Ko si omo na, t’emi ye mi
T’emi ye mi
[Chorus]
Legends can never die
Oh weh, o weh
Shooting up for the stars
Oh weh, o weh
I told you from the start
Them no fit play my part
Legends can never die
Oh weh, o weh
Legends can never die
Shooting up for the stars
I told you from the start
Them no fit play my part
Legends can never die
Oh weh, o weh
Download Song Zip
Related Post
-
Focalistic – Ke Star (Remix) ft. Davido -
Ez Stevie ft Davido & Tory Lanez – FYB (Free Your Body) -
Skip Marley & H.E.R ft Davido & Oxlade – Slow Down (Remix) -
Teyana Taylor ft Davido – Killa -
Pop Smoke ft Davido – Tsunami -
Trey Songz ft Davido – Sleepless Nights -
Preme & Popcaan ft Davido – Comfortable -
Davido ft Chris Brown & Young Thug – Shopping Spree